
WHo we are
Dedicated to Sustainability, Innovative Company
Lubricants
Innovative Energy Solutions
Innovative Eco-Friendly Oil in a Pouch
A game-changer in the lubricant industry.
Eco-Friendly
Premium Quality
Easy Disposal

Fuel Efficiency
Leak-Proof
Accessible
Become A Distributor ?
Feedbacks
What Client's Say about
“As a confirmed mechanic, I dey depend on better engine oil make my customers motors dey run well and smooth. Since I start to dey use Robot Oil, I don notice big improvement for engine performance and how long dem dey last. The eco-friendly pouch packaging na extra bonus, e make am easy to store and dispose am well. Robot Oil don become regular for my workshop, e dey give reliable performance for every work and e dey protect my reputation as trusted mechanic.”
Engr Jimoh Hassan
“As a Keke Napep rider, my whole hustle dey depend on how my tricycle dey reliable. Robot Oil don show say e be the best choice for maintain my keke engine. The performance wey e give no get mate, e dey give me smooth rides and better mileage pass the other oils wey I don use before. The 1-litre pouch dey make am easy for quick top-ups, and e eco-friendly design dey help me support clean environment. Robot Oil dey make sure say my business dey run well and dey last.”
Mr. Shine
“Carrying heavy loads over long distances demands top engine performance. Since using Robot Oil, our trailer engines run smoother and more efficiently, with superior lubrication and protection reducing wear and downtime. thank you Robot Oil.”
Hamid Mohammed
“Our house generator dey important for keeping light during nepa messup. Since we start to use Robot Oil, we see better performance and no wahala at all. Robot Oil dey make engine run smooth compare to the road side aburo oil dem. and we like the eco-friendly pouch wey dey reduce waste. E give us peace of mind, knowing say we self dey contribute to keep our environment klean.”
Mrs Stella Okon
The eco-friendly pouch packaging has been a significant selling point, resonating with environmentally conscious consumers who appreciate our commitment to sustainability. Not only does Robot Oil deliver exceptional performance, but it also contributes to a cleaner, greener future.
Mrs Ester Bright
As a distributor of Robot Oil, I am proud to offer our customers a product that consistently exceeds their expectations. Robot Oil’s superior performance and reliability have earned it a reputation as the go-to choice for engine lubrication among mechanics, households, commercial riders, and transporters alike.